FWGE Day 24: My Warri Bobo by Dawn Baridor

Please check your E-mail inbox or spam to confirm.

Fear bin wan tiff my shine-shine

Sake of say Warri pikin sabi worri-worri 
but as my head take turn ehnnn 
E be lyk pesin wey shak 2 shots of shekpe 
Kia!!! My warri bobo , you too set ojare 
Con fresh lyk todai bread 
You see dat xpress nkoro for your teeth?
e dey send me on a wavy levu 
Wen you smile nko? 
E dey tortori my mind, dey make my heart do tum-tum-tum lyk Yoruba talking drum 
You nor dey yarn me fabu 
Our gist dey make me laf but sense still full am wey dey make me reason beta mata 
Switie belle dey do me 
Wen you call me swit swit names wey you dey use nak my craze 
I nor go lie you oh, i gbadu am wella 
Especially wen you call me ‘aje butter’ 
Tueh! I don tell you say na kpako I be 
But you nor gree! 
E be me say Pitakwa kpako na buttie for Warri side 
Na onli you fit scarra my dada 
Onli you fit jinja my swagga 
Onli you go be my stew zaddy 
For your mata, we die here! 
Lyk gala, I carri am for head 
Dem fit yarn their nonsense but who e epp? 
We kukuma nor send dem ni 
Becos our own na love in Tokyo 
As you no dey play me like Johnnie 
I nor go let you be my maga sef 
Aswearugad! Our love go dey kakaraka 
My swit porero! My yoriyori 
Your doings full for mouth o but make i cap gist for here.
Biography: 

Dawn Baridor is a native of Bane, Ogoni in Rivers State. She graduated from the University Of Porthacourt, where she studied Biochemistry. She loves music, nature and beauty in it’s diverse forms. She writes out her daily experiences.

JOIN US FOR MORE ON:
or

AD PACKAGES: Push your business to the face of over 8,000 people from as little as #1,000.

LOP Valentine Promo


DISCLAIMER: Do not pay or release sensitive financial details to any organizer/recruiter unless futher verified from your end.

DisclaimerACEworld does not claim ownership of any image or artwork used in this publication. Any complaint as with copyright infrigment will be acted upon immediately.

Easter Hunt Sale
Easter Sale
ACEworld Publishers

About the Author: ACEworld Publishers

At ACEworld Publishers, we publish Latest Opportunities, Jobs & Free Online Courses. Join us on Twitter .

Got a question/Suggestion? Let's talk!

LATEST OPPORTUNITIES:

🕛 Mar 26, 2023
Google 2023 Black Founders Fund Africa for African Startups
in Grants & Fundings | for Africans

🕛 Mar 27, 2023
Blackink Writing Competition 2023
in General Competitions | for Writers & Poets

🕛 Mar 28, 2023
Biomimicry Institute Youth Design Challenge Worldwide
in General Competitions | for Youths

🕛 Mar 28, 2023
Commonwealth Distance-Learning Scholarships 2023/2024 for Developing Countries
in Masters Programs | for Graduates

🕛 Mar 28, 2023
IBRO World Congress Travel Grants for Researchers 2023
in Grants & Fundings | for Researchers

🕛 Mar 29, 2023
2023 UCT GSB Solution Space/Ayoba e-Track Program for Entrepreneurs
in Trainings and Workshops | for Entrepreneurs

🕛 Mar 29, 2023
Lithuanian Government Scholarships for Short-Term Studies 2023/24
in Masters Programs | for Post Graduates

🕛 Mar 30, 2023
Dutch MDF 2023/2024 Full Scholarships for Developing Countries
in Scholarships | for Organizations

🕛 Mar 30, 2023
FAOU Spring Internship Program 2023 for Youth Worldwide
in Internships / Graduate Trainee Progs. | for Youths

🕛 Mar 30, 2023
University of Manchester Dean’s Doctoral Scholarship Awards 2023/2024 (Fully-funded)
in Post-Graduate Programs | for Post Graduates

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12